牛牛在线工具

Rush - 歌词大全

856,550 条歌词资料,支持按歌名、歌手检索与随机阅读。

支持按歌名或歌手检索,歌词排版与版本可能存在差异。

Rush

Ayra Starr

歌手(原记录)
Ayra Starr
作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe 作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe Vibez Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girls no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa ri pa pa ri Jofunmi Japata, I dey go ghana You never touch, you dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch Edey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling)