牛牛在线工具

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐) - 歌词大全

856,550 条歌词资料,支持按歌名、歌手检索与随机阅读。

支持按歌名或歌手检索,歌词排版与版本可能存在差异。

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)

FemiKuti

歌手(原记录)
FemiKuti
歌词名称:Sorry Sorry 歌手:Femi Kuti 所属专辑:Best of Femi Kuti Sorry Sorry -Femi Kuti If my eyes no decieve me And na true be things my ears dey hear Politicians and soldiers make e meeting Our country dem wan repair Dem dey make like say Dem know o know Say na dem a spoil our country so As dem dey dabaru am dey o Na so my people dey follow o o I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o i sorry for Africa Sorry sorry o I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o i sorry for Africa Sorry sorry o As we never get decided Look my friends Dem no like to hear word Na to dey follow follow follow dem enemies Like zombie dem dey go dey march dey go Dey fight for other people Wey spoil Nigeria so These politicians and soldiers Dem be one and the same No one different from the other My people no wan know But with kind of leaders Africa no get hope Africans will suffer We go suffer reach our bone I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o e gba mi o Sorry sorry o I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o i sorry for Africa I sorry sorry o e gba mi o